Lirik lagu Ayra Starr Sability
Download aplikasi lirik lagu terlengkap Disini (Android)
 
E le oh
Dey greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele oh

Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I Dey go cele oh
Them say I Dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

oni reason
oni reason
why dem dey call me oloyin

while you beefing
i’m still leading
kill anything i no fit miss

you no go fit in my shoes
high fashion Jimmy Choos
wanna sip some gin and juice
tomorrow, will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Download aplikasi lirik lagu terlengkap Disini (Android)


Tags :
lirik lagu Sability Ayra Starr, lirik lagu Ayra Starr Sability, lirik Sability Ayra Starr, lirik Ayra Starr Sability, Kumpulan lirik lagu Ayra Starr terlengkap, Kumpulan lirik lagu Band Pop terlengkap, Kumpulan lirik lagu Band Pop Ayra Starr terlengkap, Download Lirik Lagu Sability Ayra Starr, Chord dan Lirik Lagu Sability Ayra Starr, Terjemahan Lirik Lagu Sability Ayra Starr,Ayra Starr Band Pop - Lirik Lagu Sability, Profil Ayra Starr dan Lagu Sability, Genre Band Pop - Lirik Lagu Sability Ayra StarrSability
  Ayra Starr   Writed by Admin  228x     Friday, 17-02-2023
Lagu lainya dari artis :
lirik lagu Sability Ayra Starr,
Share :
 
Facebook Twitter Google + Linkedin Instagram