Lirik lagu Rema Holiday
Download aplikasi lirik lagu terlengkap Disini (Android)
 
[Intro]
Ob-Obah
Another banger

[Verse 1]
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

[Pre-Chorus]
Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

[Verse 2]
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey bolo (Bolo)
Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jo mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Download aplikasi lirik lagu terlengkap Disini (Android)


Tags :
lirik lagu Holiday Rema, lirik lagu Rema Holiday, lirik Holiday Rema, lirik Rema Holiday, Kumpulan lirik lagu Rema terlengkap, Kumpulan lirik lagu terlengkap, Kumpulan lirik lagu Rema terlengkap, Download Lirik Lagu Holiday Rema, Chord dan Lirik Lagu Holiday Rema, Terjemahan Lirik Lagu Holiday Rema,Rema - Lirik Lagu Holiday, Profil Rema dan Lagu Holiday, Genre - Lirik Lagu Holiday RemaHoliday
  Rema   Writed by Admin  256x     Monday, 20-02-2023
Lagu lainya dari artis :
lirik lagu Holiday Rema,
Share :
 
Facebook Twitter Google + Linkedin Instagram