Lirik Lagu Vanilla Burna Boy
Then She Give Me Vanilla Make I Chop, Chop, Chop
Then Her Padi, Jamilah, Wey Carry Bum-bumWan Dey Make My Medula Dey Malfunction, Yeah
Falila Say Make I Come, Come
Then She Give Me Vanilla Make I Chop, Chop, Chop
Then Her Padi, Jamilah, Wey Carry Bum-bum
Wan Dey Make My Medula Dey Malfunction
Abi ọ Já, Baby, Wọn Já
See As You Fine Like A Mami Water
Just Because You Fine Like Yemoja O
Ti N Bà Gbé Sí é, Lara Yé Má Sà O
Now She Don Dey Call Me Daddy
Love It When She′s Calling Me Alhaji O
Kí Là Jù, Kí Là Rí O
All Over The World Wọ N Wà Mẹ O
And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl, You Know Your Friend Carry Nyash
Wetin You Dey Do Me I No Like Am, Yeah
And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl, You Know Your Friend Carry Nyash
Wetin You Dey Do Me I No Like Am, Yeah
Falila Say Make I Come, Come
Then She Give Me Vanilla Make I Chop, Chop, Chop
Then Her Padi, Jamilah, Wey Carry Bum-bum
Wan Dey Make My Medula Dey Malfunction, Yeah
Falila Say Make I Come, Come
Then She Give Me Vanilla Make I Chop, Chop, Chop
Then Her Padi, Jamilah, Wey Carry Bum-bum
Wan Dey Make My Medula Dey Malfunction
Mọn Beri For Your Body, Body
Mọn Spending All My Money, Money
Wọ Bo ṣé N Carry Body
Yeah, My Sweety Baby, Carry Body

Sumber & Catatan Lirik
Lirik lagu ini disusun berdasarkan sumber yang tersedia di internet untuk tujuan referensi dan edukasi. Jika kamu ingin mengetahui info lebih lanjut tentang pencipta ataupun penyanyinya, silakan klik tautan di bawah ini:
Tautan di atas akan membuka hasil pencarian Google tentang pencipta dan penyanyi dari lagu ini.
post a comment