Lirik Lagu Lcnd Davido
Make I Tell You Something, Life Is Not FairLost Many Of My Guys
But, I Thank God I Still Dey Here, Oh Yeah
And, I Know Say You Dey Watch Me From Up There
I No Go Lie Say E Weak Me
But, I Stay Strong And I Stay Fit
(Stro'-o'-ng)
I Just Wan Flex This Life Oh
Before I Leave This Life Oh-ayy
Kos′omo Na, Mo Ma J′aye (j'aye Lo, Mo Ma J′aye Mi)
I Go Double The Bag Oh, If I Hear Say I Slack Oh-ayy
Kos'omo Na, T′emi Ye Mi, T'emi Ye Mi
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
Shooting Up For The Stars (oh Weh, Oh Weh)
I Told You From The Start
Them No Fit Play My Part
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
Legends Can Never Die
Shooting Up For The Stars
I Told You From The Start
Them No Fit Play My Part
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
I Get Many Things Wey I Want To Talk About Oh (want To Talk About)
Wetin My Eyes See, Say My Mouth No Fit Talk (mouth No Fit Talk)
I Dey Do My Way But Some People Overkaku
But, I Go Still Dey Ball, Make Dem Call Me Lukaku
I Just Wan Flex This Life Oh
Before I Leave This Life Oh-ayy
Kos′omo Na, Mo Ma J'aye (j'aye Lo, Mo Ma J′aye Mi)
I Go Double The Bag Oh, If I Hear Say I Slack Oh-ayy
Kos′omo Na, T'emi Ye Mi, T′emi Ye Mi
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
Shooting Up For The Stars (oh Weh, Oh Weh)
I Told You From The Start
Them No Fit Play My Part
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
Legends Can Never Die
Shooting Up For The Stars
I Told You From The Start
Them No Fit Play My Part
Legends Can Never Die (oh Weh, Oh Weh)
(Wi'-Wi′-Wi'-Willis, Giddem)
Sumber & Catatan Lirik
Lirik lagu ini disusun berdasarkan sumber yang tersedia di internet untuk tujuan referensi dan edukasi. Jika kamu ingin mengetahui info lebih lanjut tentang pencipta ataupun penyanyinya, silakan klik tautan di bawah ini:
Tautan di atas akan membuka hasil pencarian Google tentang pencipta dan penyanyi dari lagu ini.
post a comment