Lirik Lagu E Pain Me Davido

Gabung member, untuk simpan koleksi lirik lagu favorit anda Disini

Bad Girl Wan Carry Me Do Jangilova
E Pain Me Oh
E Pain Me OhShe Come My Life
Come Carry My Heart Run Over
E Pain Me Oh
E Pain Me Oh-oh

Wetin I No Do For You?
Wetin I No Do For You?
Shey You Promise Say You No Go Let Me Go
And Last Night You Told Me That It′s All Over
E Pain Me Oh
(E Pain Me Oh)

But I Wan Dey For You (aje)
Walk Beside You (aje)
And I Wan Dey By You (aje)
To Call You My Boo

But I Wan Dey For You (aje)
Walk Beside You (aje)
And I Wan Dey By You (aje)
To Call You My Boo

Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don't Leave Me Go
Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don′t Leave Me Go

Lying On My Bed
I'm Just Rolling Over
E Pain Me Oh
E Pain Me Oh
You Come Dey Chop Life When I Dey Sober
E Pain Me O
E Pain Me Oh-oh

Wetin I No Do For You?
Wetin I No Do For You?
Shey You Promise Say You No Go Let Me Go
And Last Night You Told Me That It's All Over
E Pain Me Oh
(E Pain Me Oh)

But I Wan Dey For You (aje)
Walk Beside You (aje)
And I Wan Dey By You (aje)
To Call You My Boo

But I Wan Dey For You (aje)
Walk Beside You (aje)
And I Wan Dey By You (aje)
To Call You My Boo

Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don′t Leave Me Go
Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don′t Leave Me Go

Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don't Leave Me Go
Ahn-ahn-ahn-ahn
Baby No Be So
No Leave Me Go
Don′t Leave Me Go
 

Sumber & Catatan Lirik

Lirik lagu ini disusun berdasarkan sumber yang tersedia di internet untuk tujuan referensi dan edukasi. Jika kamu ingin mengetahui info lebih lanjut tentang pencipta ataupun penyanyinya, silakan klik tautan di bawah ini:

Tautan di atas akan membuka hasil pencarian Google tentang pencipta dan penyanyi dari lagu ini.

 
  Davido   Reposted by Admin  187x     2024-12-23 11:45:26

post a comment